Wizkid
Página inicial > W > Wizkid > Final (Baba Nla)

Final (Baba Nla)

Wizkid


Legendary beat le le legendary beat
Legendary beat le le legendary beat

I get girl for my yard wey get big big backa
Wey dey make me feel amazing gal
I get one wey dey give me things I need ahhn
I get one wey dey make me feel nice
She slow, dats why I no fit leave am gal
I get one wey dey want give me kiss nd leave am aahn

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
My girl wear designer, everytin wey
I give am final eh e eh
I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won
Say my gbedu is final
wen me drop everybody no dey tire eh e eh

All of d girls go do anytin for my love
All of d boys go do anytin for d money
Dem dey dance to my music, dem show me love
Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me
You knw say I gat one life, make I live am
See I don try, hustle hustle for street, I no lie
Now see me I don dey chop life eh

But my gbedu is final, d girl dem like wear designer
Wizzy baby kill d beat, I no dey tire
Wen d gbedu drop for the club is final oh u oh
My girl dey make me lose my mind eh
I give am wat she need
My girl dey make me lose my mind eh

Anoda girl I no dey see
But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
My girl wear designer, everytin wey
I give am final eh r eh
I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won
Say my gbedu is final
wen me drops everybody no dey tire eh e eh

Who's gat the key to my beemer
I say who am I, d girls dem shuga
Call me d girl dem shuga
no one badder, number one no one madder
Say who's gat d key to my limo
I say who am I, d girl dem daada
Call me d girl dem daada
I run everytin don daada eh ee

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
My girl wear designer
everytin wey I give am final eh e eh
I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won
Say my gbedu is final
wen me drop everybody no dey tire

Encontrou algum erro na letra? Por favor, envie uma correção >

Compartilhe
esta mĂşsica

Ouça estações relacionadas a Wizkid no Vagalume.FM
ESTAÇÕES